album cover
OLolo
album cover
Utwór OLolo został wydany 11 kwietnia 2024 przez Since Records / SIINKO jako część albumu OLolo - Single
Released11 kwietnia 2024
WytwórniaSince Records / SIINKO
JęzykEnglish
BPM186
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

This kele wey i carry comot
She dey give me headache and she no get panadol
This one you give me it is not a love
But baby give me something
Wey go make me
Man enough
Oya waka
Bend down
Alahamdulilah
Halla mallam
For your own matter
Shazam music
Make i play you gelato
Mutafi dubai
For my own garage
This one you carry for back
E dey finish us
Everyday and night she
Dey give me love
She don give me charger with her screen touch
Baby send me
Body pics o
Make i screenshot
Oh lo lo lo
O lo lo lo
O lo lo lo
Lo lo lo
Oh lo lo lo
O lo lo lo
O lo lo lo
Lo lo lo
Mene mene takel uparsin
Nothing for this love wey i never see
I don order jollof for cantin
Make we gather chop am
Oh bebe
Sit down for lap
Make we collab
Dolce and gabana
make i buy you durag
Shazam music make i play you gelato
Mutafi dubai for my own garage
Baby tell me why
You con dey loose guard
No be this kine loving
Wey you promise man for back
Oh na na
Sometimes e dey do like say make i Cry
If e no be you tell me
Who i wan carry for mind
Oh sha na
Oh lo lo lo
O lo lo lo
O lo lo lo
Lo lo lo
Oh lo lo lo
O lo lo lo
O lo lo lo
Lo lo lo
Written by: Godsent valentine
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...