album cover
Intro
386
Music
Utwór Intro został wydany 9 maja 2025 przez KRA jako część albumu Stage 17 - EP
album cover
Data wydania9 maja 2025
WytwórniaKRA
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM

Tekst Utworu

[Chorus]
Emi o le ṣalai ṣọpẹ
Mi o le ṣalai ṣọpẹ
Oore ti Baba ṣe fun mi
Mi o le ṣalai ṣọpẹ
Emi o le ṣalai ṣọpẹ
Mi o le ṣalai ṣọpẹ
[Verse 1]
Say
Them think say I give up
But mo lari mọ
I don't wanna be a looser I'm a champion
Tfem sabi jọ
Tfem sabi jọ
[Verse 2]
Yeh
No be say papa no dey, no be say mama no dey
But no money to carry us reach where we wan dey
Oh sing oh, sing oh, when me won praise the Lord
A lot of speech wey me wan say
[Verse 3]
E fit clear for your side and for my side e fit too red
No be by my power, ọmọ iya mi no be strength
No tire for my case coz your boy no be stair
Wetin my eye don see my mouth no fit tell
[Verse 4]
So many bills bukata for my neck
I know say e no easy to put food on a desk
Came and I conquer, face all my fears
If you dey current ọmọ you go listen to my affair
[Chorus]
Emi o le ṣalai ṣọpẹ
Mi o le ṣalai ṣọpẹ
Oore ti Baba ṣe fun mi
Mi o le ṣalai ṣọpẹ
Emi o le ṣalai ṣọpẹ
Mi o le ṣalai ṣọpẹ
Oore ti Baba ṣe fun mi
Mi o le ṣalai ṣọpẹ
Mi o le ṣalai ṣọpẹ
Mi o le ṣalai ṣọpẹ
Written by: Abdullateef Toheeb Oluwafemi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...