album cover
Pressure
242
Music
Utwór Pressure został wydany 8 maja 2025 przez Lerical Jackpal jako część albumu Pressure - Single
album cover
Data wydania8 maja 2025
WytwórniaLerical Jackpal
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM96

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
Lerical Jackpal
Lerical Jackpal
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Augustine Pius Victor
Augustine Pius Victor
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Naizor Beat
Naizor Beat
Producer

Tekst Utworu

Pitch up pitch up dem
Wor wor wor wor wor wor wor
Wor wor wor wor wor wor
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah
Lerical Jackpal Ah chanting
Say my baby tell me she dey mad over me
Body vibration dey your body
Say she wanna be my own
She no send nobody yeah yeah
Thick and thin she wan dey around me
Me tell her hold on
BadMan wanna hold you down
Wake up in the morning
And I just wanna praise dah lord
For all the things that he has done
I tell her say bounce along
All my life I testify
All the things that the lord has done
Put your hands up in the sky
What ah love that I feel inside
Peace of mind oh my peace of mind
And I no fit lie I don love you die
Say na everyday and na every night
Na the vibe wey dey given them dah pressure
Pressure pressure pressure
Figure eight baby girl get pressure
Pressure pressure pressure
I dey light my kpoli and I'm focus
You know say man Ah focus
I say put in pressure
Pressure pressure pressure
Oh yeah yeah yeah yeah
If you go love me say love me finish
If you go love me no love me mini
If you go love me no see me finish
Sometimes love fit no get Ah meaning
You know BadMan ah stay on Jiggy
On dah road man Ah chasing money
Na the vibe wey dey make me Jiggy yeah yeah
Tell her say bounce along
All my life I testify
All the things that the lord has done
Put your hands up in the sky
What ah love that I feel inside
Peace of mind oh my peace of mind
And I no fit lie I don love you die
Say na everyday and na every night
Na the vibe wey dey given them dah pressure
Pressure pressure pressure
Figure eight baby girl get pressure
Pressure pressure pressure
I dey light my kpoli and I'm focus
You know say man Ah focus
I say put in pressure
Pressure pressure pressure
Oh yeah yeah yeah yeah
If you go love me say love me finish
If you go love me no love me mini
If you go love me no see me finish
Sometimes love fit no get Ah meaning
You know BadMan ah stay on Jiggy
On dah road man Ah chasing money
Na the vibe wey dey make me Jiggy yeah yeah
Written by: Augustine Pius Victor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...