album cover
Money
268 917
World
Utwór Money został wydany 15 listopada 2022 przez Dvpper Digital jako część albumu Money - Single
album cover
Najpopularniejszy
Ostatnie 7 dni
00:15 - 00:20
Money był najczęściej odkrywanym utworem w czasie około 15 sekundy do w ciągu ostatniego tygodnia
00:00
00:20
00:35
00:45
00:50
01:10
01:15
01:30
01:40
01:45
01:55
02:10
00:00
02:35

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
Boi Chase
Boi Chase
Performer
Berri-Tiga
Berri-Tiga
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Boi Chase
Boi Chase
Composer
Berri-Tiga
Berri-Tiga
Composer

Tekst Utworu

Boi Chase yeah yeh oh
Berri Ti-ti-ga ga
YO X (YO X)
I don come with another one
Me I no get beef with nobody
I put my mind on my money
Bad Energy far from me
Yeah yeah yeah
And anybody wey come to dey follow me
Gas know say e no go reach
I no dey fight anybody see
Yeah yeah yeah
I go just dey denge
Dey pose
Dey pepper
Dey go
When I denge, dey post
I go pepper dem o
I go just dey denge
Dey pose
Dey pepper
Dey go
When I denge, dey post
I go pepper dem o
Live my life
I no send no send
I dey go dem no there
In my life for no 'gret (regret)
Na the money dey my mind, Live my life
I no send no send
I dey go dem no there
In my life for no 'gret (regret)
Na the money dey my mind
As e be
Na the money be my fantasy
So make nobody pressure me
Make nobody bother me
Yeah Yeah Yeah
Many jealous me
Bad belle wan dey hinder me
But me I no get beefing with nobody
I put my mind on my money
My money
I go just dey denge
Dey pose
Dey pepper
Dey go
When I denge, dey post
I go pepper dem o
I go just dey denge
Dey pose
Dey pepper
Dey go
When I denge, dey post
I pepper
Live my life
I no send no send
I dey go dem no there
In my life for no 'gret (regret)
Na the money dey my mind, Live my life
I no send no send
I dey go dem no there
In my life for no 'gret (regret)
Na the money dey my mind
Written by: Berri-Tiga, Boi Chase
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...