album cover
WOMBOLO
2
Afro-Pop
Utwór WOMBOLO został wydany 25 października 2024 przez Azuri jako część albumu TUNE II DOZER (T2D) - EP
album cover
Data wydania25 października 2024
WytwórniaAzuri
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM96

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
DOZER
DOZER
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Fred Alegun
Fred Alegun
Songwriter, Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
DOZER
DOZER
Producer

Tekst Utworu

Ouuuh yea
Yo gangster
Ooooh oh
Yeah yea eh
Dozer
No do me so
Oh my baby Juana
Je ka ma lo
Baby back to the matter
Na only you wey fit chop my data
First class we go fly to Jamaica
Wombolo wombolo
Wombolo wombo
Baby you dey make e my head to dey
Girl you dey make my head to dey go
Shawty you dey make my head to dey
Wombolo wombolo
Wombolo wombo
Baby you dey make e my head to dey
Girl you dey make my head to dey go
Sey you know say
Me I no go dey whine you (oh oh oh)
This our love na design oh
E dey make me to tango
Paranan paranan oh
Enemies no fit handle
I go burn the last candle
I go fight like Rambo
Anything for your love oh
17 18 19 koroba
For the place them are plenty oroma
I dey find the one from calabar
Wah wah wah wah wah
Gucci Dior no dey sweet my oroma
The only thing way dey sweet my oroma
Na the time she dey chop my cucumber
Wombolo wombolo
Wombolo wombo
Baby you dey make e my head to dey
Girl you dey make my head to dey go
Shawty you dey make my head to dey
Wombolo wombolo
Wombolo wombo
Baby you dey make e my head to dey
Girl you dey make my head to dey go
Sey you know say
Written by: Fred Alegun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...