album cover
Again
Afro-Pop
Utwór Again został wydany 17 czerwca 2025 przez Cupcake Music jako część albumu Again - Single
album cover
Data wydania17 czerwca 2025
WytwórniaCupcake Music
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM103

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
Slim Sailor
Slim Sailor
Performer
Oladipupo Emmanuel Tosin
Oladipupo Emmanuel Tosin
12-String Acoustic Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Shinny blaze
Shinny blaze
Songwriter

Tekst Utworu

I suppose do better
O pe ton ti so bi Odun mefa
Oh no
I suppose write letter
Anywhere you go make you find sweater
We suppose go Mecca
O pe ton tin se bi odun meta
And you go need driver
Dem rich kids dem go do better
Habbi consider
Come see me in Vancouver
Won ri ri Rihanna
Aya wa oh no
Some kisses on my shoulder
Some pictures for my folder
Won riri Rihana
Aya Wa
I suppose don chop remain shuddy
Soon come the rain
Tell daddy you go tell mummy
Sey I don born again
I no wan con work in vain shuddy
No cause delay
Don’t judge me ,you go throw party
who go con chop remain
I don born again o……
On your set on command o
You Dey act like commando
I Dey roll like tornado
You go chop i go chop nandos
Habbi consider
Come see me in Vancouver
Won ri ri Rihanna
Aya wa oh no
I suppose don chop remain shuddy
Soon come the rain
Tell daddy you go tell mummy
Sey I don born again
I no wan con work in vain shuddy
No cause delay
Don’t judge me ,you go throw party
who go con chop remain
Written by: Shinny blaze
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...