album cover
Over
album cover
Utwór Over został wydany 25 lipca 2025 przez Vikky B jako część albumu Over - Single
Released25 lipca 2025
WytwórniaVikky B
JęzykEnglish
BPM103
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

[Verse 1]
Ṣe you wanna be my only lover?
Why you con dey change am for thier side?
Sunmọ mi Aabi make I come over?
Ṣe you wan dey form now for my side
Talk to me, talk to me
Ṣe you get kele wey dey threaten you?
You say you go fight for me, fight for me
See, I no dey feel this your energy
[Chorus]
This is over
Ṣe you want to be my lover?
Or maybe this is over
Ṣe you want to be mine?
Want to be mine
[Chorus]
This is over
Ṣe you want to be my lover?
Maybe this is over
Ṣe you want to be mine?
Want to be mine
[Verse 2]
I just dey apologize for wetin I no do yea
Tell me what to do, yea yea
You just dey mesmerize
And you dey f**k up
Ọgbẹni jọwọ fi mi lẹ
Sọrọ o baby
Have been waiting daily
Wetin you do dey pain me
Say you go fẹ mi
But still dey fail me, yea
[Verse 3]
Say you wanna be my only lover
Why you con dey change am for their side?
Sunmọ mi abi make I come over?
Ṣe you wan dey form now for my side
Talk to me talk to me
Ṣe you get kele wey dey threaten you?
You say you go fight for me fight for me
See I no dey feel this your energy
[Chorus]
This is over
Ṣe you want to be my lover?
Maybe this is over
Ṣe you want to be mine?
Want to be mine
[Outro]
This is over
Ṣe you want to be my lover
Maybe this is over
Jẹ ki n ma sunmọ 'bi
Ṣe you want to be mine?
Want to be mine
Written by: Blessing Victoria Bolade, b.y ogbaproducer
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...