album cover

Away

141Afro-Beat2025
album cover
Utwór Away został wydany 8 sierpnia 2025 przez Focus Tonez and Soundz jako część albumu Away - Single
Data wydania8 sierpnia 2025
WytwórniaFocus Tonez and Soundz
JęzykEnglish
BPM
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Charlie what’s up
Charlie what’s up
For like 2 days I never chop
I use my last card take do sub
Still Dey ask God when e go sup
Charlie what’s up
Charlie what’s up
For like 2 days I never chop
I use my last card take do sub
Still Dey ask God when e go sup
But I’m on my lane
I Dey feel the pains
On my knees I pray
Come and take my sorrows away
But I’m on my lane
I Dey feel the pains
On my knees I pray
Come and take my sorrows away
Away away away away away
(come and take my pain)
Away away away away away
(come and take my pain)
Away away away away away
(come and take my pain)
Away away away away away
(come and take my pain)
Come and take my sorrows away
Ogolo ologologo make my money long like
Ogologo
Small time
The boy don Dey shut down
Them wonder which time wey I take start
I de shock them de put hand for their mouth
O shock won bakan
Biti Bad boy timz
Me I get as I de do my things
Me I get as I de do my things ohh
But I’m on my lane
I Dey feel the pains
On my knees I pray
Come and take my sorrows away
But I’m on my lane
I Dey feel the pains
On my knees I pray
Come and take my sorrows away
Away away away away away
(come and take my pain)
Away away away away away
(come and take my pain)
Away away away away away
(come and take my pain)
Away away away away away
Come and take my sorrows away
Away away away away away
(come and take my pain)
Away away away away away
(come and take my pain)
Away away away away away
(come and take my pain)
Away away away away away
Come and take my sorrows away
Written by: Success Chinagorom Samuel

Stopka Shazam

Wybierz język:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Obserwuj nas

Loading...