album cover
Salute
album cover
Utwór Salute został wydany 12 września 2025 przez 3slaq, under the exculisive license to 3slaq's music jako część albumu Salute - Single
Released12 września 2025
Wytwórnia3slaq, under the exculisive license to 3slaq's music
JęzykEnglish
BPM
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Anywhere I go them Dey
Salut me ohh
Cause I to over sabi
I won para like Davido
Is not easy to be meee
I Dey record on a steady
Put my phone on DnD
Am tooking on my legacy
Tooking
Run am on a low
Am on my lane oh
No carry me Dey go
Where me I know know
Say my mind is focused
And am judging the road blocks
Shey them say we are to pompos
But they want make we show love
How many people wey we go do give away for
But still them Dey hate us
Tell them say well done
Just Because I no fit give you 500million
No means say you go swear course
You no be Jesus
Anywhere I go them Dey
Salut me ohh
Cause I to over sabi
I won para like Davido
Is not easy to be meee
I Dey record on a steady
Put my phone on DnD
Am tooking on my legacy
Tooking on my legacy
It's been long
It's been really long
It is tough
But we no gree give up
Life is short
But they won pressure us
But it can only be God
No inluminati involved
How many people wey we go do give away for
But still them Dey hate us
Tell them say well done
Just Because I no fit give you 500million
No means say you go swear course
You no be Jesus
Anywhere I go them Dey
Salut me ohh
Cause I to over sabi
I won para like Davido
Is not easy to be meee
I Dey record on a steady
Put my phone on DnD
Am tooking on my legacy
Tooking on my legacy
Written by: Victor Agobo Onjefu, Willson Chima Igbokwe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...