album cover
Anything
307
Music
Utwór Anything został wydany 22 sierpnia 2025 przez Independent jako część albumu Anything - Single
album cover
Data wydania22 sierpnia 2025
WytwórniaIndependent
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

Said it's just one night love but me I don't know oh
Cause it's been a long long time me I dey find this love
What's all this ashes so many memories wey I don burn for love
I don dey find you since cause this thing you do me nobody do me so
Oh anything oh anything for my baby oh
The way she fit for my eye na my spec oh
I dey shout ayo mi o
I give you permission to my save oh
Take it all na vanity
Oh when she give me likkle blink on a low
Ewo oh ego oh
(Melody)
If you got a lover tell me now make I know o
Cause I don't really wanna play games
Girl mind you
Anything you said you said
You'll do you'll do I don't know
But I like all the things how you move
Oh I love o
So when you whine it
Let the speakers be your assistant girl oh
Just like that girl let it flow
I compose
But girl your booty just dey make me rampant
I be the guy wey go make your heart bang
So make your people dem know I dey come
Cause see my people demma know me I dey come
Oh anything oh anything for my baby oh
The way she fit for my eye na my spec oh
I dey shout ayo mi o
I give you permission to my save oh
Take it all na vanity
Oh when she give me likkle blink on a low
Ewo oh ego oh
Written by: Alexander Osita Nwabueze
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...