album cover
ade odo
40
Afro-Beat
Utwór ade odo został wydany 26 sierpnia 2025 przez Setar Music jako część albumu ade odo - Single
album cover
Data wydania26 sierpnia 2025
WytwórniaSetar Music
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM120

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

Eh eh eh (hmm hmm, oh yeah)
Eh eh eh
Setar
I dey for you like air wey you breath
Baby since you've been into my life
Never gonna lie
I'm feeling so fly, yeah
Baby jo m'apa mi na
You get the vibes
So me I hold you down
The way you set
No man wey go fit focus
Anytime with you, I feel like me in paradise
The way you set
No man wey go fit focus
Anytime with you, na so so my bubble dey high
Ade odo (de odo)
Only one (only one)
Oh my God (oh my God)
Hey girl, you bad (girl, you bad)
Ade odo (de odo)
Only one (only one)
Oh my God (oh my God)
Hey girl, you bad (girl, you bad)
I don't wanna lose you
Love the way you dey move
Like the way you ginger
Na you wey dey cool me down
Odoyewu
Me I'm loving you on steady
Tell dem bad energy
Dem no fit off the light
Dem a know you are mine
Dance to the left and right
You dey ma body like a tatoo
Chop you like a banku
You got the prettiest smile
Baby wey so fine
Me and you na for life
Me no fit deny
The way you set
No man wey go fit focus
Anytime with you, I feel like me in paradise
The way you set
No man wey go fit focus
Anytime with you, na so so my bubble dey high
Ade odo (de odo)
Only one (only one)
Oh my God (oh my God)
Hey girl, you bad (girl, you bad)
Ade odo (de odo)
Only one (only one)
Oh my God (oh my God)
Hey girl, you bad (girl, you bad)
Ade odo (de odo)
Only one (only one)
Oh my God (oh my God)
Hey girl, you bad (girl, you bad)
Ade odo (de odo)
Only one (only one)
Oh my God (oh my God)
Hey girl, you bad (girl, you bad)
Written by: Adegbenro segun abayomi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...