album cover
Selfish
1
Afro-Beat
Utwór Selfish został wydany 4 września 2025 przez MVP X jako część albumu Selfish - Single
album cover
Data wydania4 września 2025
WytwórniaMVP X
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM119

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
BornGud
BornGud
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel John
Emmanuel John
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Beatzbyokafor
Beatzbyokafor
Producer
Josue david navas
Josue david navas
Mixing Engineer
Harberth Lucianil Lopez Bolivar
Harberth Lucianil Lopez Bolivar
Mixing Engineer

Tekst Utworu

want to say my mind o
Borngud
I don see say
This mind is deeper than the sea
So e don Tey wey love cast
Why Una no tell me
Many people dey laugh with me
But no be all love me
Some came to destroy
Some came to chop me
Don't be too fast to judge
Only God can judge
Onwe onye uwaya kachama
Ana amagide uwa judge
Don't be too fast to judge
Only God can judge
Onwe onye uwaya kachama
Ana amagide uwa judge
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
Na you smile pass
Na you back bite
Na you do that wey dey spoil my mind
Selfishness, in the mind
Leave me make I live my life
If I dey for you, you got dey for me too
If I care for you, you got care for me too
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
Na you smile pass
Na you back bite
Na you do that wey dey spoil my mind
Selfishness, in the mind
Leave me make I live my life
Written by: Emmanuel John
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...