album cover
Exconvict
album cover
Utwór Exconvict został wydany 10 września 2025 przez 3157068 Records DK jako część albumu Exconvict - Single
10 września 2025
Wytwórnia3157068 Records DK
JęzykEnglish
BPM
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

[Verse 1]
I sleep for there but me I no commit
Although we dey sin but Baba don forgive
Wetin go be just know say e go be
If I no go me self I no go see
Ah, awọn temi ex convict
For crime wey be say we no commit
Talk dey my mind and me I wan vomit
If I no go me self I no go see
[Verse 2]
Every morning l'ọn ma ko wa sita bi ọmọ ọjọ mẹjọ
Emi kọ lẹni t'ọn wa wọn ni emi l'ọn fẹ jọ
Ẹ f'ọmọ ọlọmọ silẹ tori orin lo fẹ kọ
Ah, make dem find me lawyer Ernest Shonekan
[PreChorus]
I carry their snap when I see them for kẹkẹ
Ogo ninu cell dem wan use me do yẹyẹ
Minus 'b' from celeb and turn me to cele
My people show up and dem telli me pẹlẹ
Ọmọ on that day
It feels like no other way
This popo wan take me away
I try make I gbes for my life but this is reality bro you cannot run away
[Chorus]
And I been looking through d window
Ọmọ this one make me scolo mindo
Pity my mother she's a widow
But joy is coming lorin Lido
Dem say who I see, who I see?
Man belle deep but oju la ri
E say he know me but a rira ri
Was sleeping next to some kain Fulani
[Verse 3]
And if you dey soak your gari (Dupẹ tiẹ)
Some dey sleep for Panti (Wọn wa iru tiẹ)
Ṣe you dey ring your padi (Jẹ k'ọn mọ iru tiẹ)
I dey clear churchi (Mo ja ẹ niyẹn)
[Verse 4]
And if you dey soak your gari (Dupẹ tiẹ)
Some dey sleep for Panti (Wọn wa iru tiẹ)
Ṣe you dey ring your padi (Jẹ k'ọn mọ iru tiẹ)
I dey clear churchi (Mo ja ẹ niyẹn)
[PreChorus]
I carry their snap when I see them for kẹkẹ
Ogo ninu cell dem wan use me do yẹyẹ
Minus 'b' from celeb and turn me to cele
My people show up and dem telli me pẹlẹ
Ọmọ on that day
It feels like no other way
This popo wan take me away
I try make I gbes for my life but this is reality bro you cannot run away
[Chorus]
And I been looking through d window
Ọmọ this one make me scolo mindo
Pity my mother she's a widow
But joy is coming lorin Lido
Dem say who I see, who I see?
Man belle deep but oju la ri
E say he know me but a rira ri
Was sleeping next to some kain Fulani
Written by: Anifowose Tosin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...