album cover
Last Last
463
Music
Utwór Last Last został wydany 16 września 2025 przez Independent jako część albumu Last Last - Single
album cover
Data wydania16 września 2025
WytwórniaIndependent
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM89

Tekst Utworu

[Intro]
Last last I go dey okay like Adeleke
Money go dey
I go dey okay like Adeleke
Money go dey
[Verse 1]
Anytime they call I dey pick
Deliver them on steady like unit
But when e reach my turn you go see e e
Their phone go dey DND
I dey work 7 days in a week
Am okay but am getting sick
All this pains and stress gat me weak
But I go dey okay
[PreChorus]
If this post was obituary
You for don quick like comment rip
As na my song I dey push like this
Some go still skip am ma bro what is it
Ṣe na until I reach six feet
Before unaa go stream my own music
Abi na until I break pieces
Like glass wey don spoil and dem no fit fix
[Chorus]
Last last I go dey okay like Adeleke
Money go dey
I go dey okay like Adeleke
Money go dey
[Chorus]
Last last I go dey okay like Adeleke
Money go dey
I go dey okay like Adeleke
Money go dey
[Verse 2]
Same boy wey dem call useless
Some talk say I no get sense
Driving Lexus dem still dey vex
Wetin go happen if I come buy jet
I fit be last make I still carry first
Chasing peace I no get time for stress
For the sake of my own mental health
I stay lonely me I no get friends
[PreChorus]
If this post was obituary
You for don quick like comment rip
As na my song I dey push like this
Some go still skip am ma bro what is it
Ṣe na until I reach six feet
Before unaa go stream my own music
Abi na until I break pieces
Like glass wey don spoil and dem no fit fix
[Chorus]
Last last I go dey okay like Adeleke
Money go dey
I go dey okay like Adeleke
Money go dey
[Chorus]
Last last I go dey okay like Adeleke
Money go dey
I go dey okay like Adeleke
Money go dey
[Outro]
Last last I go dey okay like Adeleke
Money go dey
I go dey okay like Adeleke
Money go dey
Written by: Peter Okeke, RHYMER LEE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...