album cover
Alone (feat. Jaylight)
album cover
Utwór Alone (feat. Jaylight) został wydany 10 października 2025 przez Xpensive jako część albumu Alone (feat. Jaylight) - Single
10 października 2025
WytwórniaXpensive
BPM
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Jay light ooo
Xpensive
Lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo
Money eeee
Money eeeee
Money eeee
Owo oooo
Owo ooo eh eh
When I no get money I just Dey at home
When my mate Dey ball me I just Dey alone
Too many shenking wey make me Dey on my own
If I get money now Dey get para come my zone
Walahi this kind life money is needed
To ba ti lowo
Igbayen lo ma ri awon to wicked
To ba dm Lori WhatsApp wetin be there business
Jara mi padi eh your attention is not needed
Mo fe fine
Ki emi gan le shine
Pull up in a rolls Royce ke Emi gan le fine
If mama fine wetin I Dey fine
Make I chop life Dey live my life
Money eeee
Money eeeee
Money eeee
Owo oooo
Owo ooo eh eh
Money money coming
Money money yapa ah
E je ka party
E je ka fa la ah
No time for dulling
No time for gara ah
Ate lOwo la ba la
Ah oh me ni Oko ooo
Aza man aza man aza man credit mi
Aza man aza man aza man locate mi
Aza man aza man aza man credit mi
Aza man aza man aza man locate mi
Xpensive locate mi
Written by: Anu Davids
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...