album cover
River
2
Afro-Beat
Utwór River został wydany 14 października 2025 przez 8496603 Records DK jako część albumu River - Single
album cover
Data wydania14 października 2025
Wytwórnia8496603 Records DK
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM97

Teledysk

Teledysk

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
MOSES NSIRIM
MOSES NSIRIM
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
MOSES NSIRIM
MOSES NSIRIM
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kel chizi
Kel chizi
Producer
ogu Raymond
ogu Raymond
Executive Producer

Tekst Utworu

Uhh ehh shoot me sound pun me ear
Ebelebe ebelebe gan gan
Me I gat fire Ma gun Ma fire Ma gun
Bad man won see me down
Everytime in Ma condo
But me sit down pun me chair
I de smoke my Igbo
When dem turn up only me
Weh Dey face them like Rambo
Say when they turn up only me wey de
They say me gon learn me gon learn
In a hard way me gon learn
But me dont stop me dont stop
And ma fire still burn
Fire still born
They say me gon learn me gon learn
In a hard way me gon learn
But me dont stop say me move on
And ma fire still burn
Fire still born say Ma fire still
One man big river man stunner
I glow them call me Montana
Pulling weight them no fit ignore it
But i get Ma money from noting
No man only me fear
Wetin you think my interest
Me and Ma boys doing big right here
Money gon fly in the air like that
Money Dey money big
Bad man won see me down
Everytime in Ma condo
But me sit down pun me chair
I de smoke my Igbo
When dem turn up only me
Weh Dey face them like Rambo
Say when they turn up only me wey de
Ahhhh
But me shine very bright all the time
And they don't know
Swear to God you no fit quench my lantern
When them turn up pon me yard
Me de pass them Ma Igbo
I'll be pulling my wings and on we go
I just won show love to them all the time
But they but they know
I'll be pulling Ma wings
Big upe vibe
They say me gon learn me gon learn
In a hard way me gon learn
But me dont stop me dont stop
And ma fire still burn
Fire still born
They say me gon learn me gon learn
In a hard way me gon learn
But me dont stop say me move on
And ma fire still burn
Fire still born say Ma fire still
Ebele
Dem go de burn I go de shine
Dem go de fall I go de rise
Dem go de talk I go de grind
De grind I go de grind
Written by: MOSES NSIRIM
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...