album cover
LAVA
14 243
Dance
Utwór LAVA został wydany 10 kwietnia 2026 przez Korra Arts Entertainment jako część albumu ALA
album cover
Najpopularniejszy
Ostatnie 7 dni
00:20 - 00:30
LAVA był najczęściej odkrywanym utworem w czasie około 20 sekundy do w ciągu ostatniego tygodnia
00:10
01:35
00:00
02:16

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

Ahh ahhh ahhhh
Them no sabi my code
Them dey wonder my flow
Electric in my veins, I dey spark, I dey glow
Dance floor be my own paa
The preacher sef go bow
Every move na gospel dem dey sound am for the town
Feel my rhythm
E dey carry my soul
Body dey burn like fire and coal
And e no fit stop
E no fit slow
Feel my rhythm make you lose control
Dem dey talk, but I'm not listening
I dey ride, steady steering this ship
Money dey move, my hustle don't sleep
Heart full of Gold, but my vibe drip drip
Palava lava fire ginger cooler y'all
Palava lava fire ginger cooler y'all
Palava lava fire ginger cooler y'al
Palava lava fire ginger cooler y'all
Wass
Palava lava fire ginger cooler y'all
Palava lava fire ginger cooler y'all
Palava lava fire ginger cooler y'al
LPalava lava fire ginger cooler y'all
Them no sabi my code
Electric in my veins, I dey spark, I dey glow
Dem dey talk, but I'm not listening
I dey ride, steady steering this ship
Money dey move, my hustle don't sleep
Heart full of Gold, but my vibe drip drip
Written by: CHUKWUFUMNAYA ANITA OBIDI
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...