album cover

Chazin

Music2025
album cover
Utwór Chazin został wydany 29 października 2025 przez Flowboihamal jako część albumu Lifestyle - EP
Data wydania29 października 2025
WytwórniaFlowboihamal
JęzykEnglish
BPM100
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Chulo
Malo gamble malo sunle
And if you fumble continue the race
Yes am humble but mio kere
Agbara muscle ko Lon fin rale
Give me bread i go geti butter
Pull up for the venue in my balenciaga
As i get ginger make i flow you proper
Gbowo bi terry wire me i no go suffer
(Chorus)
Chazin ChAZIN
Money long buh still am ChAZIN
Hailing spraying
Jaiye lo buh still am PrAYING
Engaging involve me
Money matter den am COMING
Chazin ChAZIN
Money long buh still am ChAZIN
Verse 2
Lately i dey speak from my mind hey
I go come if you call say money dey
Roll up and i burn trees for the pain
Wetin dem talk na kilotunimoshe
Papas grill with sativa for the day
Create time for friends and family
Even tho na coty we go find the way
Run jozi Monday to satiday
Na the conformity With my Ability
Make them con believe Say na my destiny
Roll dice double six Mehn i keep winning
For my family ill do anything
Na the conformity With my Ability
Make them con believe Say na my destiny
Roll dice double six Mehn i keep winning
For my family ill do anything
(Chorus)
Chazin ChAZIN
Money long buh still am ChAZIN
Hailing spraying
Jaiye lo buh still am PrAYING
Engaging involve me
Money matter den am COMING
Chazin ChAZIN
Money long buh still am ChAZIN
Written by: Adebambo Dikko

Stopka Shazam

Wybierz język:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Obserwuj nas

Loading...