album cover

Anything

4Hip-Hop/Rap2025
album cover
Utwór Anything został wydany 1 listopada 2025 przez Independent jako część albumu The Time Is Now
Data wydania1 listopada 2025
WytwórniaIndependent
JęzykEnglish
BPM109
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Sureboss dey here so eh eh aah
As I dey go I dey go I dey go for my baby
Everything for my baby
For my baby eehhhh
Oh my baby
No more condition
Oh my baby I say no more condition
I give you my love no more condition
I give you my heart no more suspension eehh ah
As I dey move I dey move for my baby
Anything I buy I buy for my baby
Anything I do I do for my baby ehh
As I dey go I dey go with my baby
Anything I do I do for my baby
Anything I buy I buy for my baby eehh
Onye si na uwa kacha nma ya puta n'obo Kanyi nene nu
Iyelebe iyelebe
Iyelebe iyelebe
Onye si na nke ya kacha nma ya puta n'obo Kanyi nene nu
Iyelebe iyelebe
Iyelebe iyelebe
Oh my baby
Oh my darling
I call you my own
I give you my soul
Oh my baby
Oh my darling
I call you my own
I give you my soul eh
As I dey move I dey move with my baby
Anything I do I do for my baby
Anything I buy I buy for my baby eh
I go dey for you baby
I go marry you baby
I go stand for you baby
I go be your man ever aaahhhh
As I dey move I dey move for my baby
Anything I buy I buy for my baby
Anything I do I do for my baby ehh
As I dey go I dey go with my baby
Anything I do I do for my baby
Anything I buy I buy for my baby eehh
Onye si na uwa kacha nma ya puta n'obo Kanyi nene nu
Iyelebe iyelebe
Iyelebe iyelebe
Onye si na nke ya kacha nma ya puta n'obo Kanyi nene nu
Iyelebe iyelebe
Iyelebe iyelebe
Written by: Promise udoka

Stopka Shazam

Wybierz język:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Obserwuj nas

Loading...