album cover
Lemonade
3158
Music
Utwór Lemonade został wydany 5 grudnia 2025 przez Blaq Baby Empire jako część albumu Lemonade - Single
album cover
Data wydania5 grudnia 2025
WytwórniaBlaq Baby Empire
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM100

Tekst Utworu

Feel my vibe
Hmmm again
I no need love again
Love wey taste like lemonade
Now my bp high way eh
Again again
Tell me why you do this please
Why you tryna take my peace
Tell me why you do this please
Damage me severally
Now as I dey manya
Hmm omo shayo wan dey finish me
Come be like say my village people
Now dey find me find me
Taking my feelings off
Now you tell me you don't need me no
Now you tell me all you feel is lost
Everything everything
Chemistry between us gone
I only need my weed
High me Hennessy
Increasing dopamine
Reminiscing feeling
Hmmm again
I no need love again
Love wey taste like lemonade
Now my bp high way eh
Again again
Hmmm again
I no need love again
Love wey taste like lemonade
Now my bp high way eh
Again again
Now you gon leave me for another
Rob my feeling armed robber
Thunder fire your father
I'm rolling my highs and low
Now on a dice I roll
Inna my feelings I'm cold
Rolling my eyes say no
No more drama solo oh ooo
Taking my feelings off
Now you tell me you don't need me no
Now you tell me all you feel is lost
Everything everything
Chemistry between us gone
I only need my weed
High me Hennessy
Increasing dopamine
Reminiscing feeling uh
Hmmm again
I no need love again
Love wey taste like lemonade
Now my bp high way eh
Again again
Hmmm again
I no need love again
Love wey taste like lemonade
Now my bp high way eh
Again again
Feel my vibe
Feel my vibe
Feel my vibe
Written by: Maria Ruby Cyprian
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...