album cover
album cover
Utwór Feel Nice został wydany 30 października 2025 przez Margee jako część albumu Feel Nice - Single
30 października 2025
WytwórniaMargee
JęzykEnglish
BPM111
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

They never find you before
Only Jozyii, only Jozyii yea yea
One or two groundnut if you hear eh yea yea yea ohh onur
Say the girl e dey make me mad on a normal day (nur nur)
Say na she dey make me smile on the nicest day (hmm)
Baby come make we colobi
Ten over ten girl you too sabi
So come operate my lapi (uhhnor)
We go dey together, stand forever u and I
We go dey together
Say we go stand forever (baby ohh)
We go dey together, stand forever
You and I, baby wale oo
Baby wale oo
Na she dey make me dey feel nice
Ikebe sef na one time
We do am for one side
She carry me go wasayin
Na she dey make me dey feel nice
Ikebe sef na one time
We do am for one side
She carry me go wasayin
She carry me go wasayin
Everytime do am all night
Baby girl shey u dey alright? (Oh oh) (Shey u dey alright)
I just like this your four set
I no go lie say e set oh oh
Baby e set (oh oh ohhh)
With you on my mind I feel Nice
Baby girl you always on my mind
Even when I'm not feeling fine
Talking to you making me feel alright
Give me the mic and I'll spit rhymes
Sometimes you be messing with me
Mix feelings
Baby kill me
Na she dey make me dey feel nice
Ikebe sef na one time
We do am for one side
She carry me go wasayin
Na she dey make me dey feel nice
Ikebe sef na one time
We do am for one side
She carry me go wasayin
(Mix feelings, one side)
MG
Ohh Margee
Omor Fólór, ómó Fólór, Omo Fólór..., Omo Fólór
Omor Fólór, ómó Fólór, Omo Fólór..., Omo Fólór
Written by: Joseph Onwaudike, Margee Kelvin, Mezie Osuji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...