album cover
Faaji
album cover
Utwór Faaji został wydany 1 stycznia 2026 przez Melani Records jako część albumu Stages - EP
1 stycznia 2026
WytwórniaMelani Records
JęzykEnglish
BPM100
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Pikin wey no get helper
No suppose Dey find trouble
Pikin wey no get helper
Suppose Dey mind e self o
One thing I know (aje)
It's all love
One more bottle x2
Whether e be Rich man or poor man e Must FAAJi
FAAJI
Everybody like to FAAJI
Oya make we FAAJI
Wine to the rhythm, set the place on Fire
Sweet like honey,m their desire
My waist be the magic they admire
Who who
Who no like better thing make e go
Go go
We only got one life so make we jo
Jo Jo
Party all night now it's time to go go
Ahh
Written by: Obi Naomi Ohotu

Loading...