album cover
Capless
album cover
Utwór Capless został wydany 20 lutego 2026 przez Independent jako część albumu Capless - Single
Data wydania20 lutego 2026
WytwórniaIndependent
JęzykEnglish
BPM119
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Me i no dey talk too much i capless
Plenty craze na madness
Just dey wait my God sent
Make e take away all the stress
I no fit promise wetin i no get
Mabinu boya make you no vex
Boya make you no vex
Good bad boy me i no too like stress
Ive been chilling hisense
Jiggy no wan digress
Na who no wan buy benz
Don't show me crazy
Show me love
Never be like judas
Show me love
Egbami o
Kinni kan be lokan mio
Make i speak up shey kin wi o
Fagbo sori koju dirty o
Wanna be o
All to myself i wanna be o
I can see o
Motishayo but i can see o
Every beat ive been killing daadaa
Military flows for the game i be soldier
Shoja
No dey smile jiggy kala
Kanra
Ahn ahn woah woah woah woah
Dem bad man go see shege bansa
Show dem kala
Olohun wonasa
Happy for life eyan poco dancer
Whats poppin tete funmi l'answer
Written by: Hameed Muhammed kayode

Loading...