album cover
Dull
album cover
Utwór Dull został wydany 17 lutego 2026 przez Boostar jako część albumu Preach
AlbumPreach
17 lutego 2026
WytwórniaBoostar
JęzykEnglish
BPM184
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Oh my princess
I'm begging you I'm on my knees
With your body preset
I wan carry you join body
Fine like an angle you know
And me want to give you chill oh
Ma gbe eh debe you know
But promise to say
No Dey dull
No Dey dull
Oh my girl I'm knocking at your door
No Dey form
No Dey form
Make you know say me are bad man Dey here
Be aye at ti joh ( like olden days in Yoruba)
So ti gbo
Be my angle
I go give you love
No Dey form no Dey form ohh
Bad girl bring your body over bull up, pull up pull up in a jangolover

Written by: Abani Herman Abani, Hassan Abraham Oluwakorede

Loading...