album cover
Awilo
album cover
00:00
00:20
00:30
00:35
01:05
02:05
02:10
02:15
02:35
00:00
02:43
Ostatnie 7 dni
Awilo był najczęściej odkrywanym utworem w czasie około 20 sekundy do w ciągu ostatniego tygodnia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

Awilo awilo awilo Logomba
I Dey mad
Awilo Awilo Awilo lo
Shake your shake yanch your mama give you
Na double double
And if you leave e go pain me girl I will not focus
Me love oh love oh
For you Baka alone I dey mad no lie no lie
I do mad no lie
I’ve been looking at ikebe make me want to fly
A million clouds
Abena bend am no go leave run away ha ha
Carry your alone for head gbemi trabaye ha ha
Me want to give you a Lamborghini if I buy like four ha ha
Me way dey stand dey wait for love Girli I don’t fall ha ha
(Chorus)
She got me dancing
Awilo Awilo Awilo Logomba
I Dey mad
Awilo Awilo Awilo Logomba
I say
Awilo Awilo Awilo Logomba
I Dey mad
Awilo Awilo Awilo Abena bend am no go leave run away ha ha
Carry your alone for head gbemi trabaye ha ha
Me want to give you a Lamborghini if I buy like four ha ha
Me way dey stand dey wait for love Girli I don’t fall ha ha
(Chorus)
She got me dancing
Awilo Awilo Awilo Logomba
I Dey mad
Awilo Awilo Awilo Logomba
I say
Awilo Awilo Awilo Logomba
I Dey mad
Awilo Awilo Awilo Logomba
Abena bend am no go leave me run away ha ha
Carry your matter alone for head gbemi trabaye ha ha
Me want to give you a Lamborghini if I buy like four ha ha
Me way dey stand dey wait for love Girli I don fall ha ha
(Chorus)
She got me dancing
Awilo Awilo Awilo Logomba
I Dey mad
Awilo Awilo Awilo Logomba
I say
Awilo Awilo Awilo Logomba
I Dey mad
Awilo Awilo Awilo Logomba
Written by: Patrick Adoroh

Loading...