album cover
PRODIGY
174 177
Hip-Hop/Rap
Utwór PRODIGY został wydany 18 czerwca 2025 przez The Iron Facility The Orban Company jako część albumu MENACE TO SOCIETY II
album cover
Najpopularniejszy
Ostatnie 7 dni
00:10 - 00:15
PRODIGY był najczęściej odkrywanym utworem w czasie około 10 sekundy do w ciągu ostatniego tygodnia
00:00
00:05
00:10
00:20
00:45
01:05
01:20
01:25
01:30
01:45
00:00
01:55

Teledysk

Teledysk

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
6uff
6uff
Background Vocals, Vocals
Okwudili Okoli
Okwudili Okoli
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Okwudili Okoli
Okwudili Okoli
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Darozi
Darozi
Producer
Lucky Freeman
Lucky Freeman
Executive Producer
Uchechukwu James Agu
Uchechukwu James Agu
Mastering Engineer, Mixing Engineer
Okwudili Okoli
Okwudili Okoli
Executive Producer

Tekst Utworu

[Intro]
I be the prodigy
I be the prodigy
I be the prodigy
[Verse 1]
No make us get meeting
Cos we go run scatter everything
Broken bottles like 10 pieces
E no dey photogenic
If you jonze na priority
That your face dem go blemish it
Bad till eternity
Gbedu sick I need medicine
As I dey find my way o
At the same time I dey my lane
For the trenches na fire dey
Wey juju jam ogbanje o
No be by say you be omo aye o
All of us go still kpai one day o
You go lie down below six ft
And your chapter e don finish
[Verse 2]
If you don't know about me
Make you find out
I be the prodigy no denial
Too many enemies for my far right
But till eternity I'm on fire
[Verse 3]
I'm sick with da flow who's filler?
You're a vagabond
If you think otherwise
Double copy that
Black Mercedes AMG seats
One Caucasian two Lebanese
That one na least
I never miss my bench press
Tell them make create space
Coming with a great pace
Omo you go break waist
Feel am for your prostate
Hope you get the message
You gon need a safe place
It's crazy how they think
After all this while I'm gon fall off
[Verse 4]
Really I never take a break
Matter we dey perpetrate
You go fear the escapade
Doings e go escalate
Bullet e go penetrate
Make you no dey vibrate
Cos I get men wey go wele you
Them available
And the p no dey cost
Types and variables
Hmmm I no dey Joke
This one no be Sabinus
Written by: Okwudili Okoli
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...