album cover

11:11

1African2026
album cover
Utwór 11:11 został wydany 26 kwietnia 2026 przez Savage Music Inc. jako część albumu Awoodah: Sounds of Kalakuta
Data wydania26 kwietnia 2026
WytwórniaSavage Music Inc.
JęzykEnglish
BPM111
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Eleven minutes to eleven
Na 10:49
E ba mi wa omo
Wey go like 69
Steady steady
Bebe nlo
This kind vibration
dem no fit Deny
I look cool
I look nice
I be rebel
Since money enter
Dem call be devil
Only Hustlers know the level
Imam to wo christien Dior
Dem say I live thug life
Shout out
to my friends long life
Awon lo
awon lo lenu
24 carat gold lo fi senu
Omo iya mi puff puff pass
Lifestyle wey dem no fit pass
Ona Idan don cast
chop one puff
shey u go fit last
Eleven minutes to eleven
Na 10:49
E ba mi wa omo
wey go like 69
Steady steady
bebe nlo
This kind vibration
dem no fit Deny
I look cool
I look nice
I be rebel
Since money enter
Dem call be devil
Only Hustlers know the level
Imam to wo christien Dior
Dem say I live thug life
Shout out
to my friends long life
Awon lo
awon lo lenu
24 carat gold lo fi senu
Omo iya mi puff puff pass
Lifestyle wey dem no fit pass
Una Idan don cast
chop one puff
shey u go fit last
Written by: Olawale Ayuba, Oluwaseun Oluyole, Shedrach Jones Akpa

Stopka Shazam

Wybierz język:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Obserwuj nas

Loading...