album cover
FiVe Kobo
album cover
Utwór FiVe Kobo został wydany 9 kwietnia 2026 przez 12372705 Records DK jako część albumu Rise & Shine - EP
9 kwietnia 2026
Wytwórnia12372705 Records DK
JęzykEnglish
BPM95
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Yeah
They came with the Bible took the gold
Now we dey pray in the dark
While them dey shine
Five kobo light dem no fit give us
But private jet dem dey fly nonstop
We dey sit for darkness still dey pay the cost
While their children overseas dey pop champagne no loss
Five kobo light dem no fit give us
Water no dey road bad who go save us?
All the money wey dem thief no dey enough
Nothing for the people but dem living too soft
Dem come with the Bible say "close your eyes and pray"
When we open am back all the gold don go away
Land stripped names switched history rearranged
Left scars for the soil now the system still the same
Took diamonds from the ground left pain in the street
Now we hustle every day just to find something to eat
But I no dey blame only ghosts of the past
'Cause the ones wey dey lead now dem dey do worse fast
Five kobo light dem no fit give us
But private jet dem dey fly nonstop
We dey sit for darkness still dey pay the cost
While their children overseas dey pop champagne no loss
Check the numbers billions stacked in their name
But the country still dey suffer everything still the same
No light no water no road no peace
Tell me how the people supposed take find release?
Dem dey London Paris flexing with pride
Meanwhile mama for village no get place to hide
Security zero still dem talk say "relax"
While dem children dey abroad living life to the max
What kind leaders wey no feel their own pain?
You see better system why you no bring am again?
Everything you see abroad you fit build for your zone
But you rather build your wealth and abandon your home
We no ask for too much
Just light small water small
Road wey go carry dream
Security make we breathe
Why everything hard?
Why life be like this?
Why the people dey suffer
While you living like kings?
Five kobo light dem no fit give us
But private jet dem dey fly nonstop
We dey sit for darkness still dey pay the cost
While their children overseas dey pop champagne no loss
Five kobo light dem no fit give us
Still dem dey thief like say world no enough
Nothing for the people yeah we don talk
One day we go rise we no go ever stop
Nothing for the people
Nothing for the people
But everything for them
Yeah everything for them
Written by: Silas Chiebonam Ugwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...