Teledysk

Tekst Utworu

I have a dream that one day The children of this great nation Will look forward to a much brighter future One day, we can fully utilize the resources of this great nation To its full potential I have a dream One day, one day E go better for Naija Money go circulate, light go dey One day, one day We no go need to ja comot Naija Omo e don tey, I for like make e be today It's still the same guys Still the same lies, still the same breed Still the same greed, still the same promise Ten years in office, make no change Except for their pockets, they really don't care And we don't either, we'd rather just chill Watch them deceive us Trust in God, that's what they teach us To idolize leaders, ballers, preachers And don't ask questions or else they'll kill Watch them loot, they rob, they steal All the resources under our nose Can't blame 'em it's the position we chose We stay subdued, modern day slaves Living like shit in these modern day caves We must say no that's the solution New day, new way, due revolution One day, one day E go better (e go better) for Naija (for Naija) Money go circulate, light go dey One day, one day We no go need to ja comot Naija Omo e don tey, I for like make e be today It's been about 50 years of this struggle It's been a long time we've been on this hustle It's almost as if say we no wan grow People dey lead us just to get dough 'Cause if light no dey generator must sell And if you get gen you must buy fuel And to buy fuel, no be small matter Without borehole, you no fit get clean water So, how poor man suppose to do business? How small child suppose to fight sickness? If for hospital drugs no dey And if you get wound you must to first pay Now our education don dey fall short All skilled workers just wan comot This kind system e no sustainable It is not sustainable One day, one day E go better (e go better) for Naija (for Naija) Money go circulate, light go dey One day, one day We no go need to ja comot Naija Omo e don tey, I for like make e be today Eh, me I go yarn, I go still dey speak my mind For all the basic amenities my people dey find Our children dey die, our wives dey cry And it's all due to the corruption We must say no, no to all bad politicians No, no to bad government officials No, no to all man wey suppose dey work, wey dey thief money Healthcare is so bad, mortality rate is too high Mortality rate is too high Good road e no dey, for road my people too pae For road my people dey too die Clean water to drink, good house to sleep Electricity and security My brother all these things na basic amenity Na basic amenity One day, one day E go better (e go better) for Naija (for Naija) Money go circulate, light go dey One day, one day We no go need to ja comot Naija Omo e don tey, I for like make e be today One day, one day E go better (e go better) for Naija (for Naija) Money go circulate, light go dey One day, one day We no go need to ja comot Naija Omo e don tey, I for like make e be today E go better for Naija
Writer(s): Sikirullahi Dabiri, Oladele Babalola Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out