album cover

WELE DANCE

707 210Pop2025
album cover
Utwór WELE DANCE został wydany 31 lipca 2025 przez TIGA MUSIC / Doki Music jako część albumu WELE DANCE - EP
Data wydania31 lipca 2025
WytwórniaTIGA MUSIC / Doki Music
JęzykEnglish
BPM119
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

[Intro]
Ooh wa, ooh way, ya, ya, ya
[PreChorus]
Go down for me
Whine am softly
Your smile dey make me falling, I'm falling
Chineke gọziri gagọzi
Am I your number one?
200 million on carat
Lasting 48 hours
Fuck all the babes, I'm non challant
[Chorus]
Gimme, gimme that wẹlẹ wẹlẹ dance o
Na she I call my Eminado
I'm singing for you like Reekado
Sọ pe "purr-", you bad o
Gimme, gimme that wẹlẹ wẹlẹ dance o
Na she I call my Eminado
I'm singing for you like Reekado
Sọ pe "purr-", you bad o
[Refrain]
Gimme gimme that, wẹlẹwẹlẹ dance
Dance for me, wẹlẹwẹlẹ dance
Put am for me, wẹlẹwẹlẹ dance
Oh mammy, wẹlẹwẹlẹ dance
Gimme gimme that, wẹlẹwẹlẹ dance
Dance for me, wẹlẹwẹlẹ dance
Put am for me, wẹlẹwẹlẹ dance
Oh mammy, wẹlẹwẹlẹ dance
Oh no no
[Verse 1]
I don see, I saw, I conquer
But this your own differ
Wetin you use, I wonder
Coz you turn a player to a lover
My baby oh, my baby!
If you leave me I fit craze!
Only oh, my baby!
Say no body fit be like you!
[PreChorus]
Go down for me
Whine am softly
Your smile dey make me falling, I'm falling
Chineke gọziri gagọzi
Am I your number one?
200 million on carat
Lasting 48 hours
Fuck all the babes, I'm non challant
[Chorus]
Gimme, gimme that wẹlẹ wẹlẹ dance o
Na she I call my Eminado
I'm singing for you like Reekado
Sọ pe "purr-", you bad o
Gimme, gimme that wẹlẹ wẹlẹ dance o
Na she I call my Eminado
I'm singing for you like Reekado
Sọ pe "purr-", you bad o
[Refrain]
Gimme gimme that, wẹlẹwẹlẹ dance
Dance for me, wẹlẹwẹlẹ dance
Put am for me, wẹlẹwẹlẹ dance
Oh mammy, wẹlẹwẹlẹ dance
Gimme gimme that, wẹlẹwẹlẹ dance
Dance for me, wẹlẹwẹlẹ dance
Put am for me, wẹlẹwẹlẹ dance
Oh mammy, wẹlẹwẹlẹ dance
Oh no no
[Outro]
Mama dangerous!
She really wan dey turn me on
My affection
She wanna sing and praise the Lord!
Mama dangerous!
She really wan dey turn me on
My affection
She wanna sing and praise the Lord!
Written by: Agada Blessed Obotu, Onu LouisMaria Izuchukwu

Stopka Shazam

Wybierz język:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Obserwuj nas

Loading...