album cover

YSK

170R&B/Soul2026
album cover
Utwór YSK został wydany 12 czerwca 2026 przez 99DRMZ jako część albumu YSK - Single
Data wydania12 czerwca 2026
Wytwórnia99DRMZ
JęzykEnglish
BPM160
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

Just imagine two of us
Me and you
Private island
Vibes galour
Shine your thirty-two
We on lock
Till the wheels fall off, Oloun
Wetin you put for your own stew
The way I love and I trust you
Even say I get commentary said about you
I know deep down
I care so much about you
Day and night
But it's you and I
Got a couple things I wanna see inside
Wetin you carry say na God design
And I thought you should
Baby girl I thought you should know
You should know, you should know
Baby girl I thought you should know
You should know, you should know
Baby girl I thought you should know
You should know, you should know
Baby girl I thought you should know
Oun Gbemidebe
Oun Gbemidebe
Her style na latest
E no be trade fair
Baby girl let me show you love for a reason
Fancy love, I go dey your back
Forget all their yarns
Dem dey do abosi
Cause the love dey sweet
Dem dey vex jealousy
Make sure you don't fold for no reason
Count the butterflies in my belly
Baby girl I thought you should know
You should know, you should know
Baby girl I thought you should know
You should know, you should know
Baby girl I thought you should know
You should know, you should know
Baby girl I thought you should know
Written by: Christopher Chima Oyaghire, Daniel Kemeabeye, Ikechukwu Anthonio Kingsley

Stopka Shazam

Wybierz język:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Obserwuj nas

Loading...