album cover
Runaway
album cover
Utwór Runaway został wydany 17 maja 2026 przez Chopzeerecords jako część albumu Rhythm of Fame - EP
Released17 maja 2026
WytwórniaChopzeerecords
JęzykEnglish
BPM104
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Kelly fame on this one again o is your boy fame
My baby tell me say i fine normally say na only you wey i need
Oh baby please don't go please don't runaway oo
U tell her baby say you bad normally say na only you wey i need
Oh baby please don't go please don't runaway o
tell me wetin me i dey see
I wan kolobi for your body tell me
Tell me wetin i wan see
everything wey me i dey see
E dey for your body e baby please don't go please don't runaway ooo
Tell me tell me wetin u want
She say she fall for my louis vuiton
I tell her say i fall for your beauty gan oh no
give me more chance with you u no say me i go dey for you
You know say me i go stand by you
Me i go spend all my cash on you
My baby tell me say i fine normally say na only you wey i need
Oh baby please don't go please don't runaway oo
I tell her baby say you bad normally say na only you wey i need
Oh baby please don't go please don't runaway o
Run away oo oh baby don't runaway oo
Written by: Williams kelly eseoghene
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...