album cover
Nack
album cover
Utwór Nack został wydany 7 lipca 2026 przez Advert Gang jako część albumu O’clock
7 lipca 2026
WytwórniaAdvert Gang
JęzykEnglish
BPM100
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

[Verse 1]
I wan manya for you, your look tonight wonderful
You like diamonds, okay I wan buy for you
I wanna turn bad for you
Tonight I wanna try to run miles for you
All my money, I could spend on you
Everyday I wan knack you, I wan knack you
Your body na fire, lass lass na me go quench you
So tonight I wan manya
Ọmọ, tonight I wan knack, I wan knack
[Verse 2]
Fixed the appointment, no waste time
Let's get together all weekend
You know whatever the game, I'm a player
You keep checking on me like it's chess
[Verse 3]
More figures make me bigger, mo n jaye mi lẹsọlẹsọ
I no dey follow dem dey for fake life
Wonu oju mi ko ri iṣan
Person wey go na him go know, melo ni mo ti sọ
Now I just dey gbadun myself
Everyday mo n ṣa lori balcony
[Verse 4]
Baby girl I wan knack
Make I check your bumber, make I turn back
Make I see the bumper
Make I put that thing for the under
[Verse 5]
I wan manya for you
Baby girl I wan nawo for you
You like diamonds? Okay I wan buy for you
I wan manya for you
Girl I wanna turn bad for you
I wan knack, I wan knack, I wan knack, I wan knack
[Verse 6]
Ṣe na the ṣayo wey I take make me wan dey reason
'Cause I no go fit imagine if you just leave me
Make I dey your cell, make I dey your prison
Cause I no go fit to ride if you no dey with me
[Verse 7]
More figures make me bigger, mo n jaye mi lẹsọlẹsọ
I no dey follow dem dey for fake life
Wonu oju mi ko ri iṣan
Person wey go na him go know, melo ni mo ti sọ
Now I just dey gbadun myself
Everyday mo n ṣa lori balcony
[Outro]
Girl I wan knack you, I wan knack you
Written by: Stephen Ifedayo Oghenetega
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...