album cover
JLY
album cover
Utwór JLY został wydany 12 czerwca 2026 przez Wahabrecord jako część albumu JLY - Single
12 czerwca 2026
WytwórniaWahabrecord
JęzykEnglish
BPM
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

If you know where I come from
You go know say I stubborn
I no de for their long talk
Oro owo sha mofe gbo
You see say me I focus
Money constant I no dull
Oluwa dey by my side
Ino fit to fall me I stand tall
Just like yesterday
When nobody de
Before I guide today
My eyes see shege
Just like yesterday
When no money dey
Before I guide today
My eyes see shege
Dem no send ah nah
But dem still feeling the Steeze
Dem no send ah nah
But dem still feeling the Steeze
Singing hozzana
Oluwa keep rolling the wheels
Singing hozzana
Oluwa keep rolling the wheels
Bariga down to berger na na
Wey dem dey feel me dem go know say the boy bad
Say me I sharp for the girls ah na
When them dey see me for the tv
They ma know say Boy you're bad
Boy you're perfect
See you as an asset oh
I've been living my live no be say I no wan buy benz oh
Me I'm just on vibe sense oh
Me I no wan
Me I no want past tense oh
Me I just wan pass sense oh
Make you no dey whyne me
Make you no dey whyne
Say the matter move like wetin god don design
DCT designers
Shey you no see fine art
Shey you no see blessings wey dey come in abundance
Me I no fit count am
I go just dey do my thing
Me I just dey do my thinggg
Dem no send ah nah (dem no send ah nah)
But dem still feeling the Steeze (ye ye)
Dem no send ah nah (dem no send ah nah)
But dem still feeling the Steeze (feeling the steeze)
Singing hozzana (hmm hmm)
Oluwa keep rolling the wheels
Singing hozzana
Oluwa keep rolling the wheels
Just like yesterday
When nobody de
Before I guide today
My eyes see shege
Just like yesterday
When no money dey
Before I guide today
My eyes see shege yeah yeah
Written by: Bazeeth Ibrahim, Ismail Wahab, Omarr Bwoyy
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...