album cover
album cover
Utwór Cake został wydany 24 lipca 2026 przez Xaucemusiq jako część albumu Motion & Emotions - EP
24 lipca 2026
WytwórniaXaucemusiq
JęzykEnglish
BPM104
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Be like one in a million
Feel the rhythm on your body
Give me all that I want oh
And all I want is you
Amorawa
Just Dey bounce am
She suffery whine am
The way I like am oh
And your body put me for a long thing
Me and you na something
Chop all my millions oh
Oh my girl
You suppose know say
The love wey I get for you
Girl e strong ajeh
Even the once
Wey them tell you say I Dey do
Hmmm hmmm ajeh
I gbadu your body
My girl come chop all my money oh
I gbadu your body
My girl come follow
Chop all my money oh
Girl you know I no ugly
Tell me Wetin you want
I go spend all my money
I’m in love with your body
For real
Things you Dey my girl
Girl i say e no funny
For me
Anything you want come take
Girl say my love no be fake
Cuz na you wey Dey sweet pass cake
My melani girl
My sweet chocolate
Anything you want come take
Girl say my love no be fake
Cuz na you wey Dey sweet pass cake
My melani girl
My sweet chocolate
Can’t deny
Can’t deny
For you girl I go sacrifice
Sacrifice oh yeah
You Dey on my mind
On my mind
On you girl I go capitalize
Capitalize oh yeah
Oh no, oh no
My head oh, my belle oh
Kpele oh, Kpele oh
Tell her Kpele oh
After I pele oh
Oh no, oh no
My head oh, my belle oh
Kpele oh, Kpele oh
Tell her Kpele oh
After I pele oh
Girl you know I no ugly
Tell me Wetin you want
I go spend all my money
I’m in love with your body
For real
Things you Dey my girl
Girl i say e no funny
For me
Anything you want come take
Girl say my love no be fake
Cuz na you wey Dey sweet pass cake
My melani girl
My sweet chocolate
Anything you want come take
Girl say my love no be fake
Cuz na you wey Dey sweet pass cake
My melani girl
My sweet chocolate
Written by: Elvis Enebeli, Kenneth Eyeh, Ogbeifun Osasu Emmanuel, Sylvester Oghale Blessing

Loading...