album cover
Ripper
album cover
Utwór Ripper został wydany 21 sierpnia 2026 przez Bluethopia Records jako część albumu Out Of The Blue - EP
21 sierpnia 2026
WytwórniaBluethopia Records
JęzykEnglish
BPM100
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

[Verse 1]
Boy you be ripper
For this your love I go cry you a river
You get me high like say you be my dealer
Boy abeg reconsider
Na who dey give you liver
For this dem gist them say make you make you leave am
Sey plenty fish plenty dem dey inside river
Abeg reconsider
[PreChorus]
E no be say na 'cause of the money I dey come around
So baby anytime you want my me I dey for your town
Sotey your neighbors don dey look me now dem dey frown
Who be this one, who be that one?
Who tell Jennifer say I dey follow am drag e man
Now as she see me waka for road she dey turn around
Sotey her friends dey gang up on me now for their camp
Who be this one, who be that one?
[Chorus]
If you like
Make you leave me body go wound you
I won't cry
Don't you rip me na who deceive you
If you like
Make you leave me body go wound you
I won't cry
Don't you rip me na who deceive you
[Verse 2]
Fine boy ṣe you get my name
Make you call me later tonight or in the day
Shy boy wey sabi the game
Carry plenty money dey come so you go spray me
Love no be boju boju
Hold me down I be mumu mumu
Call me your Obianuju
Holy one wey sabi the move

[Verse 3]
Fine boy ṣe you get my name
Make you call me later tonight or in the day
Shy boy wey sabi the game
Carry plenty money dey come so you go spray me
Written by: Shalom Amadi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...