album cover
Respond
442
Afro-Beat
Utwór Respond został wydany 26 czerwca 2026 przez OTY RECORDS jako część albumu Genesis - EP
album cover
Data wydania26 czerwca 2026
WytwórniaOTY RECORDS
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM100

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

All the time my body is shaking
Cause your touch is amazing
Oh what a feeling
Eyes on you
I no fit to leave you
Calling you baby
Feelings so crazy
As I dey call make you dey try respond
My flowers dey your domot
This love thing got me insecure
Keep my eyes on you no comot
No be me wey first fall in love
But your body sweet pass jollof
Jollof
Jollof
Even if I leave
I go come back o
Anything you want
I go provide o
Love and satisfaction in total o
Oh no
Eyes on you
I no fit to leave you
Calling you baby
Feelings so crazy
No mind jealousy them
Act like you don't see them
Carry you with my full chest oh
Real life no be pretense
This same love wey dey sweet me
That same love wey dey injure meThis same girl wey dey sweet me
That same girl wey dey injure me
As I dey call make you dey try respond
My flowers dey your domot
This love thing got me insecure
Keep my eyes on you no comot
No be me wey first fall in love
But your body sweet pass jollof
Jollof
Jollof
This same love wey dey sweet me
That same love wey dey injure me
This same girl wey dey sweet me
That same girl wey dey injure me
Written by: Excel Otaria Chamberlain, Natasha Chisaaokwu Franklyn
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...