album cover
Grateful
album cover
Utwór Grateful został wydany 19 sierpnia 2026 przez AfroNext Ent LLC jako część albumu Becoming HIM
19 sierpnia 2026
WytwórniaAfroNext Ent LLC
JęzykEnglish
BPM97
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

[Intro]
Halle, halle, halle, hallelu
Halle, halle, halle, halle e
Halle, halle, halle, hallelu
Halle, halle, halle, halle e
[Verse 1]
I put am all on God
No be jazz or luck
Where I dey na the grace of God
No be my hardwork
Some people laugh and mock
Melo ni mo fẹ sọ
And many dey wey dey show me love
Ọmọ, I just thank God
Hmm, hmm
[PreChorus]
I no bother
Who see sign go see wonders
Very soon ah
All my cup runneth over o, runneth over
For the days wey I see chop
For the blessings the ones wey I no talk
I go down and I look up
Put my hands in the sky and I shout hallelujah
[Chorus]
(Halle, halle, halle, hallelu)
I dey shout hallelujah
(Halle, halle, halle, halle e)
Ṣebi aanu mo ri gba
(Halle, halle, halle, hallelu)
For all the blessings coming
(Hallem halle)
I’m grateful
(Halle, halle e)
I’m grateful
[Verse 2]
Sometimes I don tire
Sometimes I vex and I wan para
I go dey beat myself up pẹlu pressure
Cos my guys dem don hammer
But I no dey where I dey before
I no realise am I dey fọ
I know say life na turn by turn
So I go dey chop am until I chop am
[PreChorus]
I no bother
Who see sign go see wonders
Very soon ah
All my cup runneth over o, runneth over
For the days wey I see chop
For the blessings the ones wey I no talk
I go down and I look up
Put my hands in the sky and I shout hallelujah
[Chorus]
(Halle, halle, halle, hallelu)
I dey shout hallelujah
(Halle, halle, halle, halle e)
Ṣebi aanu mo ri gba
(Halle, halle, halle, hallelu)
For all the blessings coming
(Hallem halle)
I’m grateful
(Halle, halle e)
I’m grateful
Written by: Samuel Idowu Oluwadarasimi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...