album cover
Anfa
10 244
Reggae
Utwór Anfa został wydany 17 lipca 2026 przez SHATTA MOVEMENT RECORDS (SM4LYF) jako część albumu African King
album cover
Najpopularniejszy
Ostatnie 7 dni
00:35 - 00:40
Anfa był najczęściej odkrywanym utworem w czasie około 35 sekundy do w ciągu ostatniego tygodnia
00:00
00:05
00:20
00:30
00:35
01:05
01:15
01:30
01:40
02:10
00:00
02:15

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
Charles Nii Armah Mensah
Charles Nii Armah Mensah
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Charles Nii Armah Mensah
Charles Nii Armah Mensah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Charles Nii Armah Mensah
Charles Nii Armah Mensah
Engineer

Tekst Utworu

[Intro]
I just wake up for London
The weather too stubborn
[Verse 1]
Step inner London, dem say mi anor fi travel
Kumɔlɛ enyanyɔŋ fɛɛ tamɔ gravel
Big shout outs to my father SHATTA CAPO
Things wey you tell me I do am ekobako
See me, I live my life no cheaping
I dey gather all the money for the season
Look at the time wins I dey do policing
Many years my recipe nor dey for kitchen
I dey see some of dem like toke
Dem spoil my name for everybody joke
You nor see as I come back I conquer
Money over top chat
[Chorus]
Dem spoil my name, anfa
Try break my home, anfa
Ɔmo se Shatta shishi ganja, anfa
Try use the media, anfa
Dem spoil my name, anfa
Try break my home, anfa
Ɔmo se Shatta shishi ganja, anfa
Try use the media, anfa
[Verse 2]
Today dem dey see say adey fly rocket
Money trun padi always for ma pocket
You nor be judge you nor get my docket
How can you say abi controversial
You nor go understand you nor wan ask
I say you nor be intelligent so go back
If you see me, you for hear by grace
Oluwa bless me, we nor dey shame
[Chorus]
Dem spoil my name, anfa
Try break my home, anfa
Ɔmo se Shatta shishi ganja, anfa
Try use the media, anfa
Dem spoil my name, anfa
Try break my home, anfa
Ɔmo se Shatta shishi ganja, anfa
Try use the media, anfa
Written by: Charles Nii Armah Mensah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...