album cover
Sade
album cover
Utwór Sade został wydany 31 lipca 2026 przez U-Records & Entertainment, under exclusive license to ONErpm jako część albumu Sare / Sade - Single
31 lipca 2026
WytwórniaU-Records & Entertainment, under exclusive license to ONErpm
JęzykEnglish
BPM139
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

Another hit oo
I too sabi na
Like ink on skin baby I wanna be your tatoo
If a million fine girls dey none of dem fine pass you
Woju mi baby or are you shy
Kilode Ton soju nu
Kilode ton soju nu
Kilode ton soju nu
You be God design, you get front and back
You must give me your love
You sabi dress and you’re intelligent
Making me lose focus
You be God design, you get front and back
You too fine olorun
You sabi dress and you’re intelligent
Make me lose focus
Folasade
Your body penging penging
To your beauty I surrender
Your body penging penging
Folasade
Your body penging penging
To your beauty I surrender
Your body penging penging
Come make I show you the way
I’m not like other guys wey dey manipulate
Dem go date you just to copulate
I no fit get you con dey fornicate
Me I no fit do shina
Me I no fit fornicate
Me I no fit do shina
Me I no fit fornicate
You be God design, you get front and back
Sanu mi tori olorun
You sabi dress and you’re intelligent
Make me lose focus
You be God design, you get front and back
You too fine Olorun
You sabi dress and you’re intelligent
Make me lose focus
Folasade
Your body penging penging
To you beauty I surrender
Your body penging penging
Folasade
Your body penging penging
To you beauty I surrender
Your body penging penging
Written by: Davido, Jay Sleek
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...