album cover

BTC

6552Afro-Beat2026
album cover
00:00
00:15
00:25
00:35
00:45
01:10
01:20
01:30
01:40
01:50
01:55
02:10
02:25
02:55
00:00
03:02
Ostatnie 7 dni
BTC był najczęściej odkrywanym utworem w czasie około 45 sekundy do w ciągu ostatniego tygodnia

Tekst Utworu

**** don't get me started
If you play with my money I go bust your head
Me I no be burti me I no be aje
No reason am
We dey pack am for here
E don tey wey we don dey collect for here
BTC dey for my wallet
BTC dey for my wallet
So we party all night
We dey Filari we dey Jogodo
So we party all night
We dey Filari we dey Jogodo
We dey Filari we dey Jogodo
We dey Filari we dey Jogodo
We dey Filari we dey Jogodo
Me I no be burti I no be aje
No reason am
We dey pack am for here
E don tey wey we don dey collect for here
BTC dey for my wallet
BTC dey for my wallet
So we party all night
We dey Filari we dey Jogodo
We dey Filari we dey Jogodo
So we party all night
We dey Filari we dey Jogodo
We dey Filari we dey Jogodo
We dey Filari we dey Jogodo
We dey Filari we dey Jogodo
Burst brain burst brain
Anytime I enter e dey drop like earthquake
Shawty want make I give her lifestyle
Wey her papa no fit afford
**** don't get me started
If you play with my money I go bust your head
Me I no be burti me I no be aje
No reason am
We dey pack am for here
E don tey wey we don dey collect for here
BTC dey for my wallet
BTC dey for my wallet
So we party all night
We dey Filari we dey Jogodo
So we party all night
We dey Filari we dey Jogodo
We dey Filari we dey Jogodo
We dey Jogodo
Steady moving on motion
No slow motion
Put the beat on a rotation
When **** see me they standing ovation
**** don't get me started
If you play with my money I go bust your head
Me I no be burti me I no be aje
No reason am
We dey pack am for here
E don tey wey we don dey collect for here
BTC dey for my wallet
BTC dey for my wallet
So we party all night
We dey Filari we dey Jogodo
We dey Filari
So we party all night
We dey Filari we dey Jogodo
We dey Filari we dey Jogodo
We dey Filari we dey Jogodo
We dey Jogodo
We dey Filari we dey Jogodo
Written by: Osaze Stefan

Stopka Shazam

Wybierz język:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Obserwuj nas

Loading...