album cover
Ging£r
album cover
Utwór Ging£r został wydany 21 sierpnia 2026 przez Independent jako część albumu Bad Boy - EP
21 sierpnia 2026
WytwórniaIndependent
JęzykEnglish
BPM111
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Yeah yeah uhn yeah eh
(Kel V oh no)
Yeah yeah uhn yeah eh
(Wo wo wo wo wo wo wo hmm)
Yeah yeah uhn yeah eh
(Hmm I Dey feel am)
Yeah yeah uhn yeah eh
(Tabby Blakes again o)
Me I gum mind on the dough
Tell me wha the do
Sey bo lo fe jo
Body dope my God e choke
Where there is money o
Na there you go find me
Won ni mo fagbo
Where is your daddy
I dey feel am
Go ask my dealer
I be the ginger
I dey feel am
Go ask my dealer
I be the ginger
Call my dealer say make e turn up
Call my baddies make dem turn up
Cos this party we’re about to turn up
Emi ati Kelvin awa lo’n so
VIP section lawa wa
We no dey calculate in Naira
Dollar dollar lo wa
Ise oluwa ma re o ma re o
Kilode
Rora ma sey eh
Body dey bang o
Hop in my Benz o
Make I Dey fire fire
Fire all on you
Your body all on me
I dey feel am
Go ask my dealer
I be the ginger
I dey feel am
Go ask my dealer
I be the ginger
Oh no
Na if you feel am you go know
Vibe wey fit make you dey kolo
Hands in the air if you want more
Kolo
Gbedu go drop you go kolo
Money is calling me oh no
All of your girls on my payroll
I dey feel am
Go ask my dealer
I be the ginger
I dey feel am
Go ask my dealer
I be the ginger
Written by: Boluwatife Thompson Tabi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...