album cover
Do More
album cover
Utwór Do More został wydany 28 września 2026 przez Mascara Vibez jako część albumu RISE & GRIND
28 września 2026
WytwórniaMascara Vibez
JęzykEnglish
BPM103
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

I know say i Sabi
but na money be my problem
But olorun mi ju eda lorrr ibi ma de beee
Doing everything I Sabi cuz this money i must to get
Make best food no be garrii
Nibi bobe won ma dee eee
From Nigeria to Georgia
My own dey my body so i no fit to judge yah
Angel wey dey open blessings door
Shanu mi wola mama
Make me self go far away
Ko seni ta gba raleee
So mio ni le fara we
Ojo nbo maraleee
Is it until i go astray
Is it until leave my way
Don’t wait till I can’t go anymore before you show me way
It’s me vs me
It’s you vs you
It’s them vs them
But I will never surrender
Written by: Lawal Mumeen Blessing
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...