album cover
THE FLOW
album cover
00:00
01:20
01:30
01:35
01:45
01:50
02:10
02:20
02:50
00:00
03:03
Ostatnie 7 dni
THE FLOW był najczęściej odkrywanym utworem w czasie około 2 minuty and 10 sekundy do w ciągu ostatniego tygodnia

Tekst Utworu

[Intro]
When it comes to the flow
When it comes to the flow
[Verse 1]
I get the one wey dey make all the girls lose guard their selves
Wey dey always gather pelvis
All the grams we dey sell, all the pills we dey move
No go lie, no fit find with your chemist
I no dey play with my earnings
They no give me no flowers, they no give me no credit
If no be say I love music, na thirty Ps me and bro go still dey clear from the ferry
I come from a place where money give you power
Bro that's all we know
I learnt that their **** wey go leave you when it's all fall down like dominoes
You no fit learn that one for your class, you no fit learn am in school, you go learn am in hustle
I gauged that **** say they shoot, but we only hear the shots in the lyrics dem dey talk o
Nuh a crime to be yourself, mi no want kill no man
But Fola can't say that go against me, look, brother, he go take your head
Me, I made millions, no lie, way before you heard me on air
I rather book room, can't go yard if she come, she won't leave from here
[Chorus]
I've been bombing, bombing, bombing
Since early morning, morning, morning
Evading bomb patrol
Running from bomb patrol
Dem boy dey dull parole, dem too dey dull parole
[Chorus]
I've been bombing, bombing, bombing
Since early morning, morning, morning
Evading bomb patrol
Running from bomb patrol
Dem boy dey dull parole, dem too dey dull parole, oh yeah
[Verse 2]
I be South Side representer forever
Gidi I reside for my cheddar
Why fight? We fit break bread together
No gree? Take you out on a stretcher
Don't think my heart make me weaker
Bhuka keep the glock in his sneaker
If I tell him chill, he no go gree, man
But na life and death can't be me, man
[Verse 3]
South Side representer forever
Gidi I reside for my cheddar
Why fight? We fit break bread together
No gree? Find yourself on a stretcher
My boys put holes in your chesta
Twenty thirteen, me first hold Beretta
Not once I've said I'm a killer
But na life and death, wallahi can't be me, man
[Verse 4]
God go punish your pa, punish your mama (Why?)
Punish your sister
I go use her toto ehh take play guitar (Ma why?)
Who u want dey kiss?
Common on your knees
Use am slap your lips
Suck my big penis
Use am grease your teeth
No dey play with me
Play with that your clit
Na me dey bang toto, bring water, borehole!
One night with me, she go turn hoe
Tumble as I put am for the wrong hole
Trouble, she go do am for the bundle
Jungle, na my turnbak that scumbag dey use dey take dey brag
No problem now, enjoy, opo no be kpo I go dey drag, drag
Money no dey make noise, coins full inside the wallet
All the toto person done fuck, if u check, go full like three buckets
Thick smoke dey pass through my lungs
Her tongue dey my balls
A round of applause, are we gonna bust?
Next thing na Akpos dey call say Erigga wey you mount
If dey put body, say na play, the kala go spray adequate amount
[Outro]
Amount gidi gba
No need to dey gba, you dey gidi gba
Drop the locay, make two of us duck
Bust the brocus, the kele dey shout
Backy dey my mouth, who get power, cough!
Who get power cough
Written by: Donald Ofik, Omabegho Edward-Dede, erhiga agariubie

Loading...