album cover
C'EST LA VIE
album cover
00:00
00:20
00:55
01:05
01:20
01:25
01:45
01:55
02:15
00:00
02:24
Ostatnie 7 dni
C'EST LA VIE był najczęściej odkrywanym utworem w czasie około 20 sekundy do w ciągu ostatniego tygodnia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

All the skeletons for my cupboard
On my flaws and my true colors
Oh I, I show you
Everything I am, I show you
Oh I, I show you
I no hide anything from you
I don fall for you
Omo, na be my fault
But my love for you
Be like it's not enough
Oh, c'est la vie
C'est la vie
Yeah, yeah (oh-oh-oh-oh)
Oh-oh-oh-oh
C'est la vie (oh-oh-oh-oh)
C'est la vie (oh-oh-oh-oh)
Wetin you take from me (pass money wey dey my wallet)
Wetin you do to me, omo
I no fit forget
For my body and my soul
I don too collect
I swear to Jah, I fit no ever love again
Alele, where the party dey? I'm on my way (on my way)
Ele, ah, Kilode?
Oya, play the song, make I kijomole
Give me tequila, make I shayo
Give me cololo, lo make I po
She do tinini with my 'nnuh'
She do tanana with my love
I don fall for you
Omo, na be my fault
But my love for you will never be enough
Oh, c'est la vie
Oh, c'est la vie
I don fall for you
Oh-oh-oh-oh
But my love for you
Oh-oh-oh-oh
C'est la vie
Oh-oh-oh-oh
C'est la vie
Oh-oh-oh-oh
Yeah, yeah, yeah, yeah
Oh-oh-oh-oh
Oh-oh-oh-oh
Oh-oh-oh-oh
Oh c'est la vie (oh-oh-oh-oh)
C'est la vie (oh-oh-oh-oh)
Written by: Adedamola Adefolahan

Loading...