album cover
Wavy Level
album cover
Utwór Wavy Level został wydany 18 października 2025 przez EMPEROR BONICKS MUSIC EMPIRE jako część albumu Wavy Level - Single
Data wydania18 października 2025
WytwórniaEMPEROR BONICKS MUSIC EMPIRE
JęzykEnglish
BPM114
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

Man I don dey active since 12 o clock
And me no fit to lale nor give up normally me I dey on God
And dem no fit to hold us down na why dem dey envy cause we dey onto
No seke no go fit to stop
Zero worries everything go sup
When e drop awa noma gbo
Cause I dey on a wavy level
And when e reach my turn I go shine cause I know my God is able
Scatter their head with bars me I don bad since 2011 e
Only my guys fit to relate
Cause the money go come no be debate
Man gaz to wait
Stay up to date
Say make we just dey fire dey go ah
Disturbing naija to soweto ah
Say this music just dey carry me dey go eh
I dance my pains away
Monday to Saturday e e/2x
See no vex have been offline
Gimme 2 shorts make I combine
If you ain't talking money ano get time o
You say I sabi brother yes I know no lie
Dem dey shout opari o
You can't see me like albino
Cause na my hustle me I sabi like sabinus I too sabi o
Ginger me o
Cause I dey on a wavy level
And when e reach my turn I go shine cause I know my God is able
Scatter their head with bars me I don bad since 2011 e
Only my guys fit to relate
Cause the money go come no be debate
Man gaz to wait
Stay up to date
No go deflate
Say make we just dey fire dey go ah
Disturbing naija to soweto ah
Say this music just dey carry me dey go eh
I dance my pains away
Monday to Saturday e/2×
Written by: Banwo Gideon Tijesunimi

Loading...