album cover
Statement
album cover
Utwór Statement został wydany 9 października 2026 przez C.I.I.F.A Ltd. jako część albumu Life After 7
9 października 2026
WytwórniaC.I.I.F.A Ltd.
JęzykEnglish
BPM97
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Open
Ah ah ah
Ah ah ah
Losing all my patience
Who's gonna really make it make sense
For this long night
I'm just trying to make a statement
I know sey me I bad, so I clean my eyes
Every step I take e go convert o
E je kon soro, steady on the grind o
When the matter burst dem go realise
Na why me I no fit stop
Cos I know that I'm a champion
Every step I take e go convert o
E je kon soro, steady on the grind o
Make I no go cast for the matter o
Na why me I no fit stop
Cos I know that I'm a champion
Many things wey dey turn my head
But I'm searching for peace of mind
40 days and 40 nights
Kanayo, I dey sacrifice
Make nobody come try dey run my race
If they come, I go disembark
Walahi, I go disembark
Ohh ah yeah
Yeah yeah yeah
Ogbeni, Ogbeni da ke o
Bad since 1997, no be talent
Certified and I'm not tryna get your license
I dey cut through the silence
And I'll survive
Stay the line
All the things I dey sacrifice
Blinding lights and the darkest nights
No, you can never take my life
Every step I take e go convert o (e go convert o)
E je kon soro, steady on the grind o (steady on the ground o)
When the matter burst, them go realize
Na why me I no fit stop
Cos I know that I'm a champion
Every step I take e go convert o (e go convert o)
E je kon soro, steady on the grind o
Make I no go cast for the matter o
Na why me I no fit stop
Cos I know that I'm a champion
Many things wey dey turn my head
But I'm searching for peace of mind (yeahhhh)
40 days and 40 nights
Kanayo, I dey sacrifice (oh nooooo)
Make nobody come try dey run my race
If they come, I go disembark
Walahi, I go disembark
Ohh ah yeah
Yeah yeah yeah
Yes, good morning I'm just seeing ehhh your recording
Please let's get the best out of this
Your coming home is ... we just want to be sure that you are fine
Take your time and do whatever you need to do
To get the best
Written by: Aibuedefe Osawese Ebenezer, Hassan Mustapha Yahaya, Victor Osezele Oriaifo

Loading...