album cover
album cover
Utwór No Lie został wydany 22 listopada 2025 przez WeTalkSound jako część albumu Rvivl - EP
Data wydania22 listopada 2025
WytwórniaWeTalkSound
JęzykEnglish
BPM
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

SYNTAX
No lie
No lie
No lie na me be your guy for life
No lie
Hey my g I see you for that restaurant you go the other time
Yes I know say I go hard to recognise
Na me be na me be that guy wey settle fight
That time when you dey light dey light
Na me shine you torch when nepa strike
That time money dey tight dey tight
Make I no shalaye because e no necessary, shay make I call my opay
No lie
No lie
No lie na me be your guy for life
No lie [no lie]
Under the canopy under the canopy
Give me security
Find something wey boys go use dey hold body
Na wetin we don see
Friendship na currency
Why you no dey mind me
You dey eye me Why you too dey waste time to remember your g
Everything na timing You dey form king, shey you dey whine me
Oga you dey para you dey vex on top your brother
You dey eye me and deny me, find boys wey go bind me
Brother brother lama Sabachthani thani thani, wahala
[Haba ogaranya]
As money slippery na so I slip your mind
Shay no be beg I dey beg but it pays to be kind
In case you change your mind
You go find me you'll find me
No lie
No lie
No lie na me be your guy for life
No lie (no lie)
Under the canopy under the canopy
Give me security
Find something wey boys go use dey hold body
Na wetin we don see
Friendship na currency
Under the canopy under the canopy
Give me security
Find something wey boys go use dey hold body
Na wetin we don see
Friendship na currency
Written by: Udochukwu Nebo

Loading...