album cover
Consistency
album cover
Utwór Consistency został wydany 30 października 2026 przez Funkcleff jako część albumu Consistency - Single
30 października 2026
WytwórniaFunkcleff
JęzykEnglish
BPM96
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

Verily I say unto you
Thou shall be steadfast
And not be dismayed
Shebi dem say consistency be the key but I don Dey here o
I Dey on a different frequency high spirit men I can't say less
But as e be the hustle get e own latency
And e don tey wen men Dey here
If I stop then I'm gon lose who I go look
Only one option is to keep pushing till the sun shine on me
If you can Omo say a prayer for me
Keep my head high can't afford to waste time
Cuz E be real issue if I no get money
These bills no dey show emotions
E be real things but i keep my focus
Focus Till it's my time
My my
Me I go Dey on motion until water go full my ololo
I no go let small emotion show me wetin go make me jogodo
Person wen don see ninety something
Go Know say one hundred is nothing
So many reason make I fold but me I can't slow or give up
So make dem laugh I go Dey grind until I rest
Till I kpai i know i try I do my best
No go mind say e been no easy to survive
Wetin life see with my eyes e no be child's
Take am play then make you walk inna me shoes first
No wan hear say na by chance or na by shoot bird
No wan hear say na by chance or na by shoot bird
Shebi dem say consistency be the key but I don Dey here o
I Dey on a different frequency high spirit men I can't say less
But as e be the hustle get e own latency
And e don tey wen men Dey here
If I stop then I'm gon lose who I go look
Shebi dem say consistency be the key but I don Dey here o
I Dey on a different frequency high spirit men I can't say less
But as e be the hustle get e own latency
And e don tey wen men Dey here
If I stop then I'm gon lose who I go look
I be the man, see me I can't consider
Say no be child's to make dem eyes dem widah
I go Dey push until dem fools dem halla
Say no be juice when I Dey shoot my kala
Written by: Funebi Guembe, Koroma Tosin RIchard

Loading...