album cover

Tranquilo

1Afro-Beat2026
album cover
Utwór Tranquilo został wydany 13 listopada 2026 przez Splash Music Inc. jako część albumu Occupy Till I Come - EP
Data wydania13 listopada 2026
WytwórniaSplash Music Inc.
JęzykEnglish
BPM119
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Until I tranquil to my Tranquilo lo lo
Bambilo , na money I sabi
Na money we sabi lo lo
Oh my gee, I dey for my lane
Been sober for days, fighting my demons
Roll up my J, e dey suffocate
Giving me seizure
All my L's , put it on Jesus
Cuz no one could save us!
Hmm holy father,
Holy father!
Make dem no put mouth for my
DO RE MI FA SO LA
I no wan suffer ,
Forget sapa!
Make I no go back to my no money for aza
Until I tranquil to my Tranquilo lo
Bambilo , na money I sabi
Na money we sabi lo lo
Until I tranquil to my Tranquilo lo lo
Bambilo , na money I sabi
Na money we sabi lo lo
Shey me no fit Dey complacent
Until I give you 100 percent
Make dem soji, Ọba lo n bo
Ọba Lon pa se
You know say je m'appelle la blessings
Ororo for my head e dey
Na why enemies no fit buga show up for my lane again
Hmm holy father,
Holy father!
Make dem no put mouth for my
DO RE MI FA SO LA
I no wan suffer ,
Forget sapa!
Make I no go back to my no money for aza
Until I tranquil to my Tranquilo lo lo
Bambilo , na money I sabi
Na money we sabi lo lo
Until I tranquil to my Tranquilo lo lo
Bambilo , na money I sabi
Na money we sabi lo lo
Written by: Barnabas Oludare Emmanuel, Johnson Enemona Abel

Stopka Shazam

Wybierz język:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Obserwuj nas

Loading...